- noun: Na Naija soup wey dem make from melon seed.
- Pounded yam and egusi soup na my best food.
- Na egusi soup I cook today. Yu go chop?
Etymology
E come from di Yoruba word ẹ gun ṣi, wey mean to grind am open. Dis phrase dey relect di process wey dem bin dey use prepare di dish for olden days i.e dem bin dey grind di melon seed for outside.