ekelebe

  1. noun: Na police and oda law enforcement people-dem.
    • As ekelebe enter di club, everybody run komot.
    • Na ekelebe stop us for road as we dey come.

Synonyms

  • olokpa
Scroll to Top