eleleAdjective adjective: Wetin dem dey use talk sey something déy amazing or top quality. Dis yor car na elele. Di jollof wey mama cook today na elele. Synonyms selense Common misspellingshelele