expo

  1. noun: Na cheat code, shortcut or unfair advantage wey dey help person go front.
    • Even with expo dem still fail di exam.
    • Abeg give me expo. Wetin she go like for gift?

Etymology

Dem clip am from di word expose.

Synonyms

  • dubs

Scroll to Top