face-me-i-face-yu

  1. noun: Na low-cost apartment building wit single-room apartments wey dey face each oda, wer di residents dey share facilities like bathrooms and kitchens among diasef.
    • Di man get seven pikin and he dey stay for face-me-i-face-yu.
    • Na one face-me-i-face-yu for Gbagada I bin dey stay wen I first come Lagos.
common misspellingsface-me-i-face-you, face me i face yu
Scroll to Top