- particle: Wetin dem dey use show surprise or assertiveness.
- Wai yu dey shout like dat fah?
- Yu think sey I be yor mate fah?
- particle: Wetin dem dey use reassure or convince persin.
- No worry, everything go dey fine fah.
- Abeg relax, di matter neva reach like dat fah.
- particle: Wetin dem dey use ask rhetorical question.
- Wer di phone wey I keep for here fah?
- Wetin dey happen fah?
| Common misspellings | fa, far |