fall hand

  1. idiom: Na wen persin no do wetin dem hope sey e go do.
    • Yu really fall my hand for dat exam. I think sey yu go pass.
    • Dat player fall hand today. Im miss plenty chance.
    • Abeg no fall my hand o. Do wetin I ask yu.

Scroll to Top