famzVerb verb: Na to associate yorself with person becos of dia status or achievements. No dey famz celebrities wen yu see dem outside. Wai yu dey famz di oga like sey una grow up together?