fiam noun: Word wey we dey use talk about something wey happen sharp-sharp sotey persin no get time to reason am. Dem thieve im phone fiam! Fiam! We no see am again. Synonyms sharp-sharp