fit

  1. verb: Word wey we dey use talk about something wey déy possible.
    • I fit help yu tomorrow.
    • Dis plan fit work.
  2. verb: Word wey we dey use show sey we dey allow person to do something.
    • Yu fit gó see dem now.
    • Di operation don finish. Im go fit chop now.
  3. verb: Word wey we dey use show sey something dey okay or e dey fit well-well.
    • Dis shirt too fit yu o.
    • Dis kind thing no fit yor swag at all.

Scroll to Top