flash

  1. verb: Na to call person kon cut di call before dem pick am so dat dem go sabi sey yu go like talk to dem but yu no want use yor own credit.
    • Wai dis guy dey flash me? I no get credit o.
    • My babe dey flash me. Mek I call am back sharp-sharp.

Scroll to Top