- verb: To dey jolly, dey enjoy yorself.
- After dis exam, na flenjo.
- If money enter my hand, na flenjo.
Synonyms
- flex
Etymology
Na portmanteau wey be sey to derive am, dem combine di words flex and enjoy.
| Common misspellings | flenjor |
Na portmanteau wey be sey to derive am, dem combine di words flex and enjoy.
| Common misspellings | flenjor |