- past modal verb: Wetin dem dey use talk about things wey no really happen for past.
- Yu for call me wen yu reach house.
- I for don kpai if dat man no help me.
- preposition of place: Wetin dem dey use specify di location of person or something.
- I déy for market wen yu call me.
- Yor pikin déy for playground.
- preposition of cause, reason, purpose: Wetin dem dey use specify di cause, reason or purpose for something.
- Dis gift na for yu.
- Dis work no be for me.