for wer?Expression expression: Na rhetorical question wey dem dey use deny something. Yu think sey I no go collect my change? For wer? Dem say I don hammer. For wer? I still dey manage. Common misspellingsfor where?