form

  1. verb: To dey pretend or to dey act like wetin yu no be for real life.
    • Wai yu dey form like sey yu no sabi me?
    • No dey form for yer, abeg.

Synonyms

  • package

Scroll to Top