fufu

  1. noun: Na food wey dem dey make from cassava wey dem don ferment, pound, kon mold mek e déy smooth and elastic. Dem dey serve am with different-different soup like egusi, ogbono and vegetable soup.
    • Yu go chop fufu dis night?
    • Fufu with ogbono na my favorite food.

Synonyms

  • swallow
  • akpu
Scroll to Top