- noun: Flour wey dem make from cassava, dey use make staple foods like eba. Di foods wey dem dey prepare wit dis flour, dem fit call am garri too.
- I go soak garri drink for my afternoon food.
- Abeg bring groundnut, make I take soak garri.
- I want buy garri and ogbono soup for Mama Joy hand.
Synonyms
- Eba