- noun: Music wey dey loud and heavy wit rhythms, wey dem dey play for parti and for oda celebrations.
- Dis gbedu dey burst my brain.
- Di gbedu last night no be small. Everybodi dance till morning.
Etymology
Na from Yoruba. E mean big drum and na also name of drum wey dem dey play for Yoruba land