gbege

  1. noun: Na situation wey get problem.
    • Omo, serious gbege dey for campus o.
    • I no want gbege. Abeg make we settle dis matter.

Etymology

Na from di Edo word gbeghe wey mean trouble

Synonyms

  • gobe
  • wahala
  • yawa

Scroll to Top