gbomo-gbomo

  1. noun: Na kidnapper.
    • Na gbomo-gbomo carry ha pikin for night.
    • Everybody dey fear pass dat route becos gbomo-gbomo dey always carry people der.

Etymology

Na from di Yoruba word gbọmọgbọmọ wey mean child carrier.

Scroll to Top