gbosa

  1. noun: Na loud shout wey dem dey use celebrate.
    • Three gbosa for di team. Dem try well-well for dis match.
    • As di girl answer di question sharp-sharp, na so everybody give ha gbosa.

Scroll to Top