get mouthIdiom idiom: Na to express yor opinions unapologetically. Na becos sey una win di match make yu get mouth dey mock me. Na only online una get mouth. For real life una no fit talk to me.