get sense

  1. idiom: Na to dey smart, wise, or sensible.
    • Ada na di only persin wey get sense for dat meeting.
    • If yu get sense, yu go know sey di guy na scammer.

Synonyms

  • sabi
  • sharp

Antonyms

  • olodo
Scroll to Top