- noun: Na big plastic bag wit check pattern wey people dey use carry load.
- Pack yor load inside di ghana-must-go make we dey go.
- She use ghana-must-go take pack all ha cloth wen she bin dey travel.
Etymology
E originate from di 1983 event wen Ghanaians komot for Nigeria during mass deportation. Plenty Ghanaians use dis bag pack dia property as dem dey komot Naija.