ghana-must-gó

  1. noun: Na big plastic bag with check pattern wey people dey use carry load.
    • Pack yor load inside di ghana-must-gó mek we dey gó.
    • She use ghana-must-gó take pack all ha cloth wen she bin dey travel.

Etymology

E originate from di 1983 event wen Ghanaians komot for Nigeria during mass deportation. Plenty Ghanaians use dis bag pack dia property as dem dey komot Naija.

Scroll to Top