go

Tone: Low

  1. verb: Na auxiliary verb wey we dey use create future tense.
    • I go chop rice.
    • I no go travel tomorrow.
    • Dem go come next week.

Tone: High

  1. verb: Na to waká from one place to anoda place.
    • I gó chop rice.
    • She no go gó market tomorrow.
    • E gó bring di money.

Scroll to Top