god abeg

  1. expression: Wetin person dey use show im surprise or helplessness.
    • God abeg! No allow shame catch me.
    • Haw person go dey hustle and still no fit enjoy? God abeg!

Synonyms

  • chineke

Scroll to Top