god wen?

  1. expression: Wetin dem dey use express benign envy.
    • Everybody just dey japa. God wen?
    • God wen? Me sef want marry.

Common misspellingsGod when?
Scroll to Top