gon

  1. adverb: Wetin dem dey use put emphasis on top adjective, verb or adverb.
    • Di meeting go long gon. Chop before yu come.
    • Yu gat hustle gon, if yu want hammer for dis Lagos.

Etymology

Na from di Yoruba word gan wey mean very.

Common misspellingsgan
Scroll to Top