- adjective: Wetin dem dey use for emphasis to déy more specific or precise.
- Na me gon-gon be di owner of di shop.
- Dat place gon-gon na wer I grow up.
 
Etymology
Na from di Yoruba word gan wey mean very.
| Common misspellings | gan-gan | 
Na from di Yoruba word gan wey mean very.
| Common misspellings | gan-gan |