gorimakpaNoun noun: Na head wey déy clean-shaven or person wey déy bald. I no know sey Kachi na gorimakpa till e komot im cap. Yu gat do gorimakpa if yu want come my school. Common misspellingsgorimapka