gra-gra noun: Na wen persin dey do tins wey dey unnecessary or dangerous, becos dem want show sey dem sabi. No do gra-gra for yer. Abeg, calm down. No fear di dog. Na just gra-gra e dey do.