gra-graNoun noun: Na wen person dey do things wey déy unnecessary or dangerous, becos dem want show sey dem sabi. No do gra-gra for here. Abeg, calm down. No fear di dog. Na just gra-gra e déy do.