- adverb: Wetin dem dey use ask about di way wey dem dey do something or di way wey di thing dey happen.
- Haw yu reach here now-now?
- Haw yu take know di answer?
- adverb: Wetin dem dey use ask about di state or condition of something or person.
- Haw yu déy nau?
- Haw school? Yu don graduate?
- adverb: Wetin dem dey use ask about di quantity or degree of something.
- Haw much yu buy yor laptop?
- Haw many people déy class?