haw far clause: Na wetin we dey use greet person, or check sey everything dey alright wit dem. Haw far? Yu dey okay? Haw far with di work wey I give yu?