huPronoun interrogative pronoun: Wetin dem dey use ask about di name or identity of person or group of people. Hu get dis bag? Hu déy der?