- expression: Wetin dem dey use rhetorically take talk sey something déy extremely impressive or overwhelming.
- For dis industry, na me be boss. Hu dey breathe?
- Tade score 98% for maths exam! Hu dey breathe?
| Common misspellings | who dey breet? |
| Common misspellings | who dey breet? |