i dey hExpression expression: Na expression wey person dey use to talk sey hunger dey nak am. Abeg help me make eba before I reach house. I dey H. I neva chop since yesterday. I dey H like mad. Antonyms belleful