i-too-knowNoun noun: Na person wey think sey dem sabi pass oda people, or na wetin dem dey call di behavior wey dis kind person dey exhibit. Yor i-too-know don dey too much. I no dey like work with i-too-know. Synonyms ITK