im

  1. pronoun: Wetin dem dey use as subject of verb to take refer to persin, animal or object.
    • Im go come tomorrow.
    • Na im I want buy.
  2. determiner: Wetin dem dey use indicate sey something belong to, or dey related to persin, or to anoda thing.
    • I see im mama yesterday for market.
    • Im album go drop soon.
Scroll to Top