imsefPronoun reflexive pronoun: Wetin dem dey use as object of verb take refer to person or object wey be di subject too. Kola wound imsef as he dey play ball. Di President imsef come di wedding.