imselfPronoun reflexive pronoun: Wetin dem dey use as object of verb take refer to person or object wey be di subject too. Kola wound imself as he dey play ball. Di President imself come di wedding. Common misspellingsimsef