jaga-jaga

  1. adjective: Wetin we dey use describe sometin wey dey anyhaw or dey inside chaos.
    • Di girl too dey jaga-jaga.
    • Office jaja-jaga. Place no dey to siddon work.

synonyms

  • scatter-scatter

Scroll to Top