- noun: Na thief or fruadster.
- If yu no déy careful for Oshodi, jaguda go thieve yor phone and yu no go know.
- Dem catch one jaguda wey dey pick people pocket for bus stop.
Synonyms
- Ole
Etymology
Na from di Yoruba word jàgùdà.
Na from di Yoruba word jàgùdà.