jangolova

  1. noun: Na swing wey dem dey use play.
    • My pikin no gree gó house becos she dey play for jangolova.
    • Di park no get jangolova. I no fit carry my pikin gó der.

Etymology

Na from di English Nursery Rhyme Jingle Over Like a Motor.

Scroll to Top