jara

  1. noun: Na extra or free tin wey dem dey add on top wetin persin don buy.
    • I buy ten orange and dem give me one as jara.
    • Madam abeg add jara for me.

Scroll to Top