jareParticle discourse particle: Wetin dem dey use convey tone of reassurance or dismissal. Come chop jare. Food don ready. No mind am jare. Na so he dey do. Synonyms joor