jigi-jigiAdjective adjective: Wetin dem dey use describe di feeling wey be sey person déy excited or déy for good state of mind. Since I see di credit alert, I just déy jigi-jigi. Di good news make my body to déy jigi-jigi like small pikin.