johnny-just-come

  1. noun: Na person wey be newcomer.
    • If yu do like johnny-just-come for dis Lagos, dem go scam yu.
    • I no want gó di party alone. Yu know sey I be johnny-just-come.

Synonyms

  • JJC
Scroll to Top