- idiom: Na to collaborate with oda people on top something.
- Police and military-dem join body investigate di matter.
- Na me and my colleague join body do di project.
- idiom: Na to join people do di activity or event wey dem dey do.
- I see sey dem dey gó my way. Na so I join body enter di motor.
- Everybody dey flenjo. Mek yu join body too.